2 Kings 19:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 Hezekaya pray to God kon sey: “Oga wey bi Israel God, na Yu bi king among di creatures wey get feadas! Na only Yu bi God ova all di kingdoms for dis eart. Na Yu make di sky and di eart. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |