2 Kings 18:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 E distroy di high place dem with dia juju, shrine and Asherah juju. E still distroy di bronze snake wey Moses make, bikos till dat time, Israel pipol still dey offa sakrifice gi-am. Dem dey koll am, “Nehushtan.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |