33 E get any god for di oda kountry wey don save en pipol from Assyria king pawa?
Una nor know wetin mi and my grand-grand papa dem do to oda nashons? All di oda land gods fit save en pipol from my pawa?
Dem dey tok about Jerusalem God like sey na one ordinary pesin for di nashon.