Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 18:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 So, make yu follow my oga di king for Assyria enter agriment and e go give yu 2,000 horse as long as yu go fit find men wey go ride dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 18:23
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

from Ben-Hadad sey, “I go bring men kom distroy dis yor town and dem go use dia hand karry all di good tins komot. Make di gods kill mi, if I nor do am.”


Den e give orda sey, “Make una kill dem, weda dem dey kom fight or make peace.”


May bi yu go tell mi sey, “Wi dey trust di Oga awa God.” But na Hezekaya skata en high place, distroy en altars kon tell Judah and Jerusalem pipol sey, “Una must dey woship for only dis altar for Jerusalem.”


True-true, yu nor go sey no to even di smallest ofisas wey my masta get, bikos yu bilive sey Egypt pipol go kom help yu.


Wen di Filistia man near David, e kon vex well-well, bikos na small and fine boy e bi.


E tell am, “Kom meet mi, so dat I go give yor flesh to di birds for sky and wild animals for di field, make dem chop.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ