2 Kings 18:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Si, yu really dey bilive sey Egypt pipol go kom help yu? Egypt wey bi like shuku-shuku; if pesin won rest put, e go wound di pesin hand. Dat na wetin King Fero for Egypt dey do to evribody wey dey trust am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |