Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 18:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 For dat time, King Hezekaya for Judah, komot all di iron wey dem take make God Temple door kon give dem to Assyria king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 18:16
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Jehoash for Judah kollect all di holy tins wey en grand-grand papa Jehoshafat, Jehoram and King Ahazaya keep for di Temple for Judah, plus di holy tins wey en ensef keep and all di gold wey dey for God Temple and di king palis kon send dem go give King Hazael for Siria, so dat e nor go kom attack Jerusalem again.


Di remainin tins wey Jehoash do, plus all wetin e get, dem rite dem for Judah kings history book.


King Hezekaya gi-am all di silva wey dey God Temple and for di palis.


Assyria king send en sojas oga, di kourt oga and di adviser with many sojas from Lakish go meet King Hezekaya for Jerusalem. Wen dem rish der, dem kon go stand near di wota wey dey for di road wey dem dey pass go di field where dem for dey wosh and dry klot.


For di first mont for di first year wen e dey rule, e open God Temple kon ripair di doors.


King Hezekaya welkom di messenjas kon show dem en propaty, silva, gold, spices, perfumes and evritin wey en sojas dey use for war. E nor get anytin for en store room or kingdom wey e nor show dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ