Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 16:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 For dat time, King Rezin for Siria and Remalaya pikin, King Pekah for Israel kon attack Jerusalem. Dem fight King Ahaz, but dem nor fit konker am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 16:5
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

but I go let Solomon pikin keep one tribe, so dat my savant David, shidren-shidren go fit dey rule for Jerusalem, di town wey I don choose sey dem go for woship mi.


But bikos of David, Oga God kon give Abijah one son wey go rule Jerusalem afta am.


For dat time, God kon make King Rezin for Siria and Remalaya pikin, Pekah attack Judah.


So, God go give una sign by ensef. One yong woman wey neva ever sleep with man before, go get belle kon born boy pikin and dem go koll am, ‘Immanuel, wey mean, “God dey with us.” ’


“Bikos dis pipol rijet Shiloah kwayet wota wey dey flow pass, but dey fear wons dem si Rezin and Pekah,


wen yor wikedness neva bring yu kom out? Naw, yu just bi like am, bikos Edom, Filistia pipol and yor neighbours wey hate yu, dey laf yu naw.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ