2 Ahaz na twenty years wen e stay to rule and e rule from Jerusalem for sixteen years. E nor gri obey God, just as en grand-grand papa David obey.
E kommit sin like en papa and e nor gri respet di Oga wey bi God, just as David en grand-grand papa respet am.
And if yu obey and keep my laws and kommand, just as David yor papa do, I go give yu long life.”
If yu serve mi with yor whole mind, just as David yor papa do kon obey my laws and do evritin wey I kommand yu,
E do wetin God kommand, but nor bi as en grand-grand papa David do. E follow en papa Joash, ezample.
E do evritin wey God kommand am, just as en papa Amazaya obey God too.
Just like en papa Uzzaya, en too do as God kommand am.
For di third year wen King Hoshea, Elah pikin dey rule for Israel, Ahaz pikin, Hezekaya kon bi king for Judah.
E obey God, just like en grand-grand papa David.
E do wetin God kommand kon dey work like David, en grand-grand papa. E nor do bad tins at-all.
God bin dey with Jehoshafat wen e start to rule, bikos e dey obey God like David en grand-grand papa. E nor gri serve juju,
E obey God, just like David en grand-grand papa do.