Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 16:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Di remainin tins wey Ahaz do, plus all wetin e get, dem rite am put for Judah kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 16:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.


Di remainin tins wey Jotam do, plus all wetin e get, dem rite dem put for Judah kings history book.


Jotam die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Ahaz kon take-ova as king.


Di roof wey dem build for di temple and for di door-mot where di king dey pass enter inside for Sabat Day, e remove am too. E take dem komot, bikos e wont make Assyria king, happy.


Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.


Di remainin tins wey Ahaz do wen e dey rule, dem rite dem for Judah and Israel kings history book.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ