9 E nor gri obey God, just as en grand-grand papa dem do. E kontinue to do bad tins like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
God go abandon Israel pipol, bikos King Jeroboam don make di pipol sin.”
But Jehu kon dey sin like Jeroboam, Nebat pikin, wey make Israel sin as dem dey woship di juju wey dey Bethel and Dan.
But Jehu nor obey di Oga, Israel God with en whole heart; instead e kon dey sin like Jeroboam wey make Israel sin.
E nor obey God kommand. E bad like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
E nor obey God. E dey wiked like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
E nor gri obey God kommand; instead e kontinue to dey do bad tins like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
Jabesh pikin, Shallum kon plan and kill-am for Ibleam, den take-ova as king.
E nor gri obey God; e kontinue to dey do bad tins like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin. Wen e dey rule,
E nor gri obey God kommand; e kontinue to do like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
E nor gri obey God; e kontinue to dey do bad tins like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
For thirty-eight years wen King Zabud dey rule Judah, Jeroboam pikin, Zekaraya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for six mont.
But just like Jeroboam, Nebat pikin wey bi king before am, e still kontinue to lead and enkourage Israel pipol to sin.