Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Zabud die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Jotam kon take-ova as king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin tins wey Zabud do, plus all wetin e get, dem rite am for Judah kings history book.


For thirty-eight years wen King Zabud dey rule Judah, Jeroboam pikin, Zekaraya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for six mont.


Joash born Amazaya wey born Zabud; Zabud born Jotam and Jotam kon born Ahaz.


King Uzzaya die and dem beri am near en grand-grand papa for where dem dey beri kings. (Dis na bikos e get skin diziz.) En pikin Jotam kon take-ova as king.


For di year wen King Uzzaya die, I kon si vishon as God sidan for en throne wey get glory for heaven and en klot kover di temple.


Dis na di message wey God give Hosea, Beeri pikin for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah and wen Jehoash pikin, Jeroboam dey rule Israel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ