6 Di remainin tins wey Zabud do, plus all wetin e get, dem rite am for Judah kings history book.
Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
Di rest tins wey Amazaya do, dem rite am for Judah kings history book.
God kon make di king sick. Di king get diziz for en skin until di day wey e die. Only en kon dey stay for one house, while en pikin Jotam dey kare, handle di palis and rule di pipol.
Zabud die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Jotam kon take-ova as king.
Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.