33 E bi twenty-five years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for sixteen years. En mama na Jerusha wey bi Zadok pikin.
For di sekond year wey Remalaya pikin, King Pekah dey rule Israel, Uzzaya pikin, Jotam kon bi king for Judah.
Jotam na twenty-five years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. En mama name na Jerusha wey Zadok born.