Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 For di sekond year wey Remalaya pikin, King Pekah dey rule Israel, Uzzaya pikin, Jotam kon bi king for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:32
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Judah pipol take Zabud, Amazaya pikin wey bi sixteen years kon crown am as dia king.


For twenty-seven years wen Jeroboam dey rule Israel, Amazaya pikin, Zabud kon bi king for Judah.


For thirty-nine years wey Uzzaya bi king for Judah, Jabesh pikin, Shallum kon bi king for Israel. E rule from Samaria for one mont.


For thirty-nine years wey Zabud bi king for Judah, Gadi pikin, Menahem kon bi king for Israel. E rule from Samaria for twelf years.


For fifty years wen King Zabud dey rule for Judah, Menahem pikin, Pekahaya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for two years.


For fifty-two years wey King Zabud dey rule Judah, Remalaya pikin, Pekah kon bi king for Israel.


For twenty years wey Uzzaya pikin, Jotam don dey rule for Judah, Elah pikin, Hoshea kon plan and kill King Pekah wey Remalaya born, den e take-ova as king.


Di remainin tins wey Pekah do, plus all wetin e get, dem rite am put for Israel kings history book.


E bi twenty-five years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for sixteen years. En mama na Jerusha wey bi Zadok pikin.


God kon make di king sick. Di king get diziz for en skin until di day wey e die. Only en kon dey stay for one house, while en pikin Jotam dey kare, handle di palis and rule di pipol.


Zabud die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Jotam kon take-ova as king.


Joash born Amazaya wey born Zabud; Zabud born Jotam and Jotam kon born Ahaz.


(Dem rite all dis tins wen King Jotam dey rule for Judah and King Jeroboam dey rule for Israel.)


Na for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya bi king for Judah, naim God take show dis message to Isaya, Amos pikin, about Judah and Jerusalem pipol.


Dis na di message wey God give Mikah wey kom for Moreshet town about Samaria and Jerusalem, for di time wen King Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah.


Uzzaya born Jotam, Jotam kon born Ahaz, wey born Hezekaya,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ