Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Di remainin tins wey Pekah do, plus all wetin e get, dem rite am put for Israel kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evry oda tin wey Jeroboam do, di war wey e fight and how e rule, dem rite dem for Israel kings history book.


Di remainin tins wey King Ahazaya do, dem rite dem put for Israel kings history book.


For twenty years wey Uzzaya pikin, Jotam don dey rule for Judah, Elah pikin, Hoshea kon plan and kill King Pekah wey Remalaya born, den e take-ova as king.


For di sekond year wey Remalaya pikin, King Pekah dey rule Israel, Uzzaya pikin, Jotam kon bi king for Judah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ