Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 For twenty years wey Uzzaya pikin, Jotam don dey rule for Judah, Elah pikin, Hoshea kon plan and kill King Pekah wey Remalaya born, den e take-ova as king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:30
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jabesh pikin, Shallum kon plan and kill-am for Ibleam, den take-ova as king.


En offisa Pekah wey bi Remalaya pikin plan against am. En and fifty men from Gilead kon kill King Pekahaya, Argob and Arieh for Samaria. Dem kill dem for di place wey dem dey guide pass for di palis. Pekah kon take-ova as king.


Wen Pekah dey rule Israel, King Tiglat-Pileser for Assyria kon attack and katch Ijon, Abel-Bet Maaka, Janoah, Kedesh, Hazor, Gilead and Galilee, plus all di aria for Naftali, den e karry di pipol go Assyria.


Di remainin tins wey Pekah do, plus all wetin e get, dem rite am put for Israel kings history book.


For seventeen years wey Remalaya pikin, Pekah dey rule, Jotam pikin, Ahaz kon bi king for Judah.


For twelf years wen King Ahaz dey rule Judah, Elah pikin, Hoshea kon bi king for Israel. E rule from Samaria for nine years.


For dat time, King Ahaz kon ask Assyria king make e help am.


Even before di pikin go know how to rijet evil and choose wetin dey good, doz two kings wey dey make una fear, God go don skata dem with dia pipol.


“Bikos dis pipol rijet Shiloah kwayet wota wey dey flow pass, but dey fear wons dem si Rezin and Pekah,


Bethel pipol, dat na wetin go happen to una, bikos of di bad-bad tins wey una don do. Wen dat day don kom, dem go distroy Israel king.


Dis pipol go soon start to sey, “Wi nor get king, bikos wi nor dey fear God. But wetin king fit do for us sef?”


Dem go karry dia king go like wood wey wota float go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ