Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 E do evritin wey God kommand am, just as en papa Amazaya obey God too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Asa obey God, just as en grand-grand papa David do.


E bi sixteen years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for fifty-two years. En mama na Jekolaya wey kom from Jerusalem.


Just like en papa Uzzaya, en too do as God kommand am.


But e nor skata di juju place, so dem still dey go offa sakrifice and burn incense for der.


Uzzaya na sixteen years wen e start to rule and e rule for fifty-two years from Jerusalem. En mama name na Jekolaya wey kom from Jerusalem.


E obey God, just as en papa King Amazaya bin do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ