23 For fifty years wen King Zabud dey rule for Judah, Menahem pikin, Pekahaya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for two years.
For di sekond year wen King Asa don dey rule Judah, Nadab wey bi Jeroboam pikin kon bi king for Israel and e rule for two years.
For di twenty-sixt year wen Asa don bi king for Judah, Elah wey bi Baasha pikin kon bi king for Israel and e rule from Tirzah for two years.
For di sevent year wey Jehoshafat bi king for Judah, Ahazaya wey bi Ahab pikin kon dey rule Israel from Samaria.
For twenty-seven years wen Jeroboam dey rule Israel, Amazaya pikin, Zabud kon bi king for Judah.
Menahem die and en pikin, Pekahaya kon take-ova as king.
E nor gri obey God kommand; e kontinue to do like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.
For fifty-two years wey King Zabud dey rule Judah, Remalaya pikin, Pekah kon bi king for Israel.
For thirty-eight years wen King Zabud dey rule Judah, Jeroboam pikin, Zekaraya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for six mont.
Amon na twenty-two years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for two years. En mama name na Meshullemet and na Haruz wey kom from Jotbah, born di woman.
wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.