Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 15:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Menahem kollect di silva from di rish pipol wey dey Israel. E take fifty-fifty silva from all of dem kon gi-am to Assyria king. Den Assyria king komot dia land and e nor kom back again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 15:20
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, Barzillai na eighty years; e get money well-well and e feed di king wen e dey for Mahanaim.


Assyria king, Pul kon attack di land and Menahem kon gi-am 1,000 silva, so dat di king go support and help am kontrol di kingdom.


Di remainin tins wey Menahem do, plus all wetin e get, dem rite am put for Israel kings history book.


Wen Pekah dey rule Israel, King Tiglat-Pileser for Assyria kon attack and katch Ijon, Abel-Bet Maaka, Janoah, Kedesh, Hazor, Gilead and Galilee, plus all di aria for Naftali, den e karry di pipol go Assyria.


Jehoiakim dey give Fero di normal amount wey e sey make dem dey gi-am. But to make sure sey e meet dis payment, e kon dey tax di pipol for di land. E dey kollect plenty money from each pesin, so dat e go fit pay Fero Neko.


E till get 7,000 sheep, 3,000 kamel, 500 oxen, 500 donkey wey bi woman, plenty savant and na-im get money pass for di east side for di kountry.


E get one man wey rilate to Naomi husband, Elimelek family and en name na Boaz. E get money well-well and pipol know am for evriwhere for Betlehem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ