17 For thirty-nine years wey Zabud bi king for Judah, Gadi pikin, Menahem kon bi king for Israel. E rule from Samaria for twelf years.
For twenty-seven years wen Jeroboam dey rule Israel, Amazaya pikin, Zabud kon bi king for Judah.
Gadi pikin, Menahem kon from Tirzah go attack King Shallum for Samaria. E kill-am kon take-ova as king.
E nor gri obey God; e kontinue to dey do bad tins like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin. Wen e dey rule,
For di sekond year wey Remalaya pikin, King Pekah dey rule Israel, Uzzaya pikin, Jotam kon bi king for Judah.
For thirty-eight years wen King Zabud dey rule Judah, Jeroboam pikin, Zekaraya kon bi king for Israel. E rule from Samaria for six mont.
Na only my pipol choose king and leaders demsef without sey I permit dem. Dem make juju with dia silva and gold; juju wey dey kause wahala for dem.