14 Gadi pikin, Menahem kon from Tirzah go attack King Shallum for Samaria. E kill-am kon take-ova as king.
So King Jeroboam wife kon go back to Tirzah. As e just dey enter en house, en pikin kon die.
Wen King Baasha hear wetin happen, e pak en sojas from Rama kon go Tirzah.
For di third year wen Asa don bi king for Judah, Baasha wey Ahijah born kon bi king for Israel and e rule from Tirzah for twenty-four years.
For di twenty-sevent year wey Asa don bi king for Judah, Zimri kon rule Israel pipol from Tirzah for seven days, wen Israel sojas dey take-ova Gibbeton town for Filistia
Omri with en sojas komot from Gibbeton go take-ova Tirzah.
Jabesh pikin, Shallum kon plan and kill-am for Ibleam, den take-ova as king.
Di remainin tins wey Shallum do, plus all en plans, dem rite dem put for Israel kings history book.
For thirty-nine years wey Zabud bi king for Judah, Gadi pikin, Menahem kon bi king for Israel. E rule from Samaria for twelf years.