Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 King Jehoash ansa King Amazaya, “Lebanon bush send message to di cedar for Lebanon sey, ‘Make yu give yor dota to my son as en wife.’ Den one wiked animal for Lebanon kon skata di bush.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:9
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E rite about trees and plants, like di cedar wey dey Lebanon and di plant wey dey grow for wall. E still rite about animals, birds, animals wey dey creep and fish.


King Joash for Israel kon send message go back to King Amazaya sey, “Shuku-shuku for Lebanon send dis message go give cedar tree for Lebanon sey, ‘Make my son marry yor dota, den one wiked animal for Lebanon kon mash di shuku-shuku die.’


So God kon allow di oga for Assyria sojas attack Judah. Dem seize Manasseh, hook en nose, tie am with bronze shains kon karry am go Babilon.


Na since wen I small I don dey kare for doz wey nor get papa and mama and till I die, I go always dey kare for wimen wey dia husband don die.


Den God angel appear to am like fire for inside di bush. Wen Moses look, e si sey di fire dey katch, but di bush nor dey burn!


Like shuku-shuku wey shuk drunkard man hand, na so too wise word bi for foolish pesin mout.


Just as lily flower dey among shuku-shuku, na so my darlin bi among oda yong wimen.


Shuku-shuku go grow full dia farms; jackals and owls go dey stay for di town.


But I tell God, “Oga God wey get pawa, nor let mi do like dis, bikos di pipol don already dey komplain sey dem nor undastand wetin I dey tok.”


Even if dem eskape distroshon for Assyria, Egypt sojas go kill dem and Memfis pipol go beri dem. Grass and shuku-shuku go grow kover all di place where dia house and silva dey.


If di leg for awa body sey, “I nor bi hand, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di leg still dey?


Dem attack Israel pipol well-well and Israel sojas kon run go hide for di kaves, holes, inside rocks, pits and wells;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ