Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 E win 10,000 Edom sojas for Salt Valley, katch Sela for war kon gi-am anoda name wey bi “Jokteel” and na dis name dem dey koll am kon rish today.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:7
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David kon popula well-well afta e just kom back from where e for go kill 18,000 Edom pipol for Salt Valley.


E build soja kamp for evriwhere for Edom and di pipol for der kon dey under en pawa. God make David win for evriwhere.


Yu distroy Edom pipol and e don dey make yor head big! Yu dey happy bikos yu win, but make yu stay for yor palis. Wetin make yu dey kause wahala for yorsef? Wetin make yu won distroy yorsef and Judah?”


Abishai, wey en mama na Zeruaya, kill 18,000 Edom men for Salt Valley.


My God, Yu don rijet and skata awa defence, bikos Yu dey vex for us. But naw, make Yu kom favor us again.


So make yu send lamb as gift from Sela town wey dey di desert, go give Jerusalem rulers.


Una pride don deceive una. Nobody dey fear una as una tink. Una dey stay for rock and on-top mountin a nd even doh una house high like eagle own, God go bring una kom down.” Dis na wetin Oga God tok.


Una pride don deceive una, bikos una dey stay under rock where una dey save kon build big house on-top mountin. So una dey boast sey, ‘Na who go fit kon meet and attack us for der?’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ