Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 But e nor distroy di place where di pipol for still dey offa sakrifice and burn ofrin give juju.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But e nor skata di juju place dem; so di pipol still dey go offa sakrifice and burn incense for der.


Jehoash tell di priests, “All di silva wey dey God Temple, di ones wey dem kollect wen dem dey kount di pipol, all di silva wey dem kollect as vow and di ones wey pipol just drop on dia own, make una use dem ripair di Temple.


E do wetin God kommand, but nor bi as en grand-grand papa David do. E follow en papa Joash, ezample.


But e nor skata di juju place, so di pipol still dey go der go offa sakrifice and burn incense. E build di Uppa Gate for God Temple.


But e nor skata di juju place, so dem still dey go offa sakrifice and burn incense for der.


Di king dey offa sakrifice and burn incense for juju altar, on-top hills and under evry green tree.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ