2 E bi twenty-nine years wen e start to rule from Jerusalem. Na Jehoaddin wey kom from Jerusalem bi en mama.
For di sekond year wen Jehoahaz pikin, King Joash dey rule Israel, Joash pikin, Amazaya kon bi king for Judah.
E do wetin God kommand, but nor bi as en grand-grand papa David do. E follow en papa Joash, ezample.
Amazaya na twenty-five years wen e bigin rule and e rule Jerusalem for twenty-nine years. Na Jehoaddin wey kom from Jerusalem bi en mama.