18 Di rest tins wey Amazaya do, dem rite am for Judah kings history book.
Evry oda tin wey Solomon do; en works and wisdom, dem rite dem for Solomon history book.
Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
Di remainin tins wey Jehoash do, plus all wetin e get, dem rite am for Israel kings history book.
Di remainin tins wey Jehoahaz do, plus all wetin e get, dem rite dem for Israel kings history book.
Joash pikin, King Amazaya for Judah, stay for anoda fifteen years afta, Jehoahaz pikin, King Jehoash for Israel don die.
Dem plan against am for Jerusalem, so e run go Lakish. But dem send some men go find and kill-am for der.
Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.