Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Joash pikin, King Amazaya for Judah, stay for anoda fifteen years afta, Jehoahaz pikin, King Jehoash for Israel don die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di thirty-seven year wey King Joash dey rule Judah, Jehoahaz pikin, Jehoash kon bi king for Israel. E rule from Samaria for sixteen years.


Jehoash die and Jeroboam kon take-ova as king. Dem beri am with Israel kings for Samaria.


Di rest tins wey Amazaya do, dem rite am for Judah kings history book.


For di Fifteent year wen Joash pikin, King Amazaya dey rule Judah, Joash pikin, Jeroboam kon bi king for Israel and e rule from Samaria for forty-one years.


For twenty-seven years wen Jeroboam dey rule Israel, Amazaya pikin, Zabud kon bi king for Judah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ