15 Di remainin tins wey Jehoash do, plus all wetin e get and en viktory ova King Amazaya for Judah, dem rite am for Israel kings history book.
Di remainin tins wey King Ahazaya do, dem rite dem put for Israel kings history book.
Jehoash die and Jeroboam kon take-ova as king. Dem beri am with Israel kings for Samaria.
For di Fifteent year wen Joash pikin, King Amazaya dey rule Judah, Joash pikin, Jeroboam kon bi king for Israel and e rule from Samaria for forty-one years.