Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Na Bet-Shemesh, Israel king, Jehoash for katch King Amazaya wey bi Jehoash pikin and Ahazaya grand-pikin. E attack Jerusalem kon break di wall from Efraim go rish di korna gate wey long rish six hundred fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:13
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Babilon sojas wey kom with di soja oga kon distroy all di wall for Jerusalem.


Dem katch di king kon karry am go meet King Nebukadnezzar for Riblah, where e for judge en matter.


So God kon allow di oga for Assyria sojas attack Judah. Dem seize Manasseh, hook en nose, tie am with bronze shains kon karry am go Babilon.


Wen di year just start, King Nebukadnezzar kon give orda sey make dem bring am with di betta tins wey dey for God Temple kom Babilon. E make Zedekaya wey bi en family memba, king for en place for Jerusalem.


King Nebukadnezzar for Babilon attack Jehoiakim, use bronze take shain am kon karry am go Babilon.


den wi pass Efraim Gate till wi rish di Hundred Towa. Wi waka go rish di Sheep Gate kon stop for di Guide Gate.


So di pipol go kut palm leaf take kover dia house, di temple kourtyard and di field wey dey near di Wota Gate and Efraim Gate.


Pride dey bring distroshon and sturbones fit kill pesin.


Pesin pride go distroy am, but if e dey honbol, pipol go respet am.


God sey, “Di time dey kom wen dem go ribuild evriwhere for Jerusalem wey bi my town; from Hananel Towa for west go rish Korna Gate.


Naw, mi Nebukadnezzar praiz, woship and hail di King wey dey heaven. Evritin wey E dey do dey rite and en ways dey pure. Pipol wey dey karry body up, E dey bring dem down.


All di land from Gibeah aria go rish Rimmon wey dey di sout, go klean like Arabah. But Jerusalem go high pass oda land wey dey round am; di town go start from Benjamin Gate go rish di Korna Gate kon from Hananel Towa go di Royal Wine press.


Anybody wey dey karry body up, dem go bring am down and anybody wey put en body for groun, dem go karry am up.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ