2 Kings 14:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
11 But King Amazaya nor gri listin to am, so King Jehoash for Israel kon attack am. King Jehoash and Amazaya kon meet one-on-one for Bet-Shemesh wey dey Judah.
As e dey tok, King Amazaya kon tell am, “Na who choose yu to advise di king? Make yu stop to profesai or dem go kill yu trowey!” Di profet stop kon sey, “I know sey God one distroy yu, bikos of dis tins wey yu do and yu nor gri listin to my advise.”
E turn from Baalah face west for Mount Seir kon cross di lowland for Mount Jearim go nort (wey bi Kesalon), den land for Bet-Shemesh kon cross go Timnah.