Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 14:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 For di sekond year wen Jehoahaz pikin, King Joash dey rule Israel, Joash pikin, Amazaya kon bi king for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 14:1
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pipol wey kill-am na Jozaka, wey Shimeat born and Jehozabad wey bi Shoma pikin. Dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin, Amazaya kon take-ova as king.


For di thirty-seven year wey King Joash dey rule Judah, Jehoahaz pikin, Jehoash kon bi king for Israel. E rule from Samaria for sixteen years.


Di remainin tins wey Jehoash do, plus all wetin e get and en viktory ova King Amazaya for Judah, dem rite am for Israel kings history book.


Joash pikin, King Amazaya for Judah, stay for anoda fifteen years afta, Jehoahaz pikin, King Jehoash for Israel don die.


E bi twenty-nine years wen e start to rule from Jerusalem. Na Jehoaddin wey kom from Jerusalem bi en mama.


For di Fifteent year wen Joash pikin, King Amazaya dey rule Judah, Joash pikin, Jeroboam kon bi king for Israel and e rule from Samaria for forty-one years.


Joash born Amazaya wey born Zabud; Zabud born Jotam and Jotam kon born Ahaz.


King Amazaya wey Joash from Judah born, dey for fifteen years afta King Joash wey bi Jehoahaz pikin for Israel, don die.


All di pipol for Judah kon make Uzzaya king afta en papa, Amazaya don die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ