Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 13:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di remainin tins wey Jehoahaz do, plus all wetin e get, dem rite dem for Israel kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 13:8
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Solomon don old, e kon stop to follow God, unlike David en papa wey follow God until e die.


Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.


Wen Rehoboam die, dem beri am for David royal grave for en town. En mama, na Naamah wey kom from Ammon and Rehoboam pikin, Abijah kon take-ova as king.


Di remainin tins wey King Ahazaya do, dem rite dem put for Israel kings history book.


King Jehoahaz nor get any sojas, escept fifty men wey fit use horse, ten shariot and 10,000 sojas for groun. Siria king don kill and mash all en men like san-san.


Jehoahaz die and dem beri am for Samaria. En pikin Jehoash kon take-ova as king.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ