Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 13:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Jehoash wey bi Jehoahaz pikin kon kollect all di land wey Ben-Hadad papa, Hazael, don take from en papa hand for war. Jehoash win three times kon kollect all di land and towns wey bi Israel pipol own.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 13:25
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel and Siria pipol face diasef for dia kamps for seven days. For di sevent day, dem kon bigin fight and Israel pipol kill 100,000 Siria men.


For dat time, God kon dey reduce di land wey Israel pipol get. King Hazael for Siria kollect Israel pipol land


from Jordan River east go rish di sout towns for Aroer for River Arnon, plus Ramot and Bashan for where Gad tribe, Reuben tribe and East Manasseh tribe dey stay.


Wen King Hazael for Siria die, en pikin Ben-Hadad kon take-ova as king.


God vex for Israel pipol kon make dem serve King Hazael for Siria and en son Ben-Hadad, for many years.


God diliver Israel pipol and dem kon dey free from Siria king. So Israel pipol kon dey live for peace.


E bring Israel borda kom back from Lebo-Hamat for nort go rish Arabah wotaside for sout, just as di Oga, Israel God tok thru Profet Jonah wey en papa bi Amittai, wey bi profet for Gat-Hefa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ