2 Kings 13:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 One day, some men dey beri pesin wen dem si some pipol dey kom attack dem. So dem kon trow di dead body inside Elisha grave. As di dead body tosh Elisha bone, di man wey don die kon wake-up. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |