Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 13:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 E nor obey God kommand. E bad like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 13:11
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Jehu kon dey sin like Jeroboam, Nebat pikin, wey make Israel sin as dem dey woship di juju wey dey Bethel and Dan.


For di thirty-seven year wey King Joash dey rule Judah, Jehoahaz pikin, Jehoash kon bi king for Israel. E rule from Samaria for sixteen years.


Di remainin tins wey Jehoash do, plus all wetin e get, dem rite am for Israel kings history book.


E nor obey God. E dey wiked like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.


But just like Jeroboam family, dem nor gri turn from sin kon meet God. Dem even make Asherah juju for Samaria.


But just like Jeroboam, Nebat pikin wey bi king before am, e still kontinue to lead and enkourage Israel pipol to sin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ