Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 For di thirty-seven year wey King Joash dey rule Judah, Jehoahaz pikin, Jehoash kon bi king for Israel. E rule from Samaria for sixteen years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 13:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kon tell Jehu, “Evritin wey I won make yu do to Ahab family, yu don do am. So I promise yu sey yor shidren-shidren go bi king for Israel from naw go rish di fourt generashon.”


For di sevent year wen Jehu dey rule, Jehoash kon bi king; e rule Judah for forty years from Jerusalem. En mama na Zibaya wey kom from Beersheba.


For di twenty three year wen King Joash, Ahazaya pikin dey rule Judah, Jehoahaz wey bi Jehu pikin kon bi king for Israel. E rule from Samaria for seventeen years.


E nor obey God kommand. E bad like Nebat pikin, Jeroboam wey make Israel pipol sin.


Jehoahaz die and dem beri am for Samaria. En pikin Jehoash kon take-ova as king.


For di sekond year wen Jehoahaz pikin, King Joash dey rule Israel, Joash pikin, Amazaya kon bi king for Judah.


Joash pikin, King Amazaya for Judah, stay for anoda fifteen years afta, Jehoahaz pikin, King Jehoash for Israel don die.


Di way wey dem take kill-am kon make wetin God tok happen wen E tell Jehu sey, “Na four generashon for yor shidren go rule Israel.” And dat na wetin happen.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ