14 Dem give di money to di workers wey go ripair God Temple.
Di money wey dem bring kom God Temple, dem nor use am for silva bowl, wetin dem take dey burn incense, basins, trumpets or anytin wey bi gold or silva.
Di pesin wey dey pay di workers, dem nor ask am how e take dey spend di money, bikos dem trust and bilive am.
Dem don dedikate some of di tins wey dem karry from war give God for di temple.
Dem kon give di money to di three men wey dey ripair di temple wey
(Judas tok like dis, nor bi sey e kare for poor pipol, but bikos na tif e bi. As e bi sey naim dey keep di money, e dey tif from am.)