Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Den dem give di money to di pesin wey dey ripair di Temple. Dem hire karpenters and builders wey go work for di Temple,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 12:11
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Hiram for Tyre kon send business men go meet David, e send cedar woods with karpenters and doz wey dey do stones go meet David make dem take build di palis.


Wen dem si sey di box don full, di royal seketry and di High Priest go kount and keep di money.


plus brick-laya and doz wey dey kut stone. Dem bring wood and chisel wey dem go take ripair di part wey spoil for di Temple kon pay for evry oda tin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ