2 Kings 11:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Una must always dey guide di king with una bow, arrow and spear. And make una kill anybody wey waka anyhow kom di aria where di king dey. Wen ever di king dey do anytin, una must dey with am.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |