Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 11:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Di remainin two part wey nor dey work for Sabat Day, go dey protet God Temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 11:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon kommand dem sey, “Dis na wetin una go do. Una wey dey kom work for Sabat Day, make una divide unasef into three group. One part go dey protet di king palis,


anoda part go dey for di Sur Gate and di last part go dey di gate wey dey di guards back. Una go choose as una go take dey kom guide di palis.


Una must always dey guide di king with una bow, arrow and spear. And make una kill anybody wey waka anyhow kom di aria where di king dey. Wen ever di king dey do anytin, una must dey with am.”


Dia family dey kom help and join dem guide for seven days.


Make nobody enter God Temple escept di priest and Levi pipol wey dey duty. Dem fit enter bikos dia hand klean, but make di oda pipol dey outside.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ