So, en, di sojas oga, di guards oga and di pipol kon take di king from di Temple go di palis thru di royal bodyguard gate, den di king kon sidan for di throne.
kon kommand dem sey, “Dis na wetin una go do. Una wey dey kom work for Sabat Day, make una divide unasef into three group. One part go dey protet di king palis,