8 Di messenja kon tell Jehu, “Dem don bring di king sons head kom.” Jehu ansa, “Make yu hang dem put for two stik for di town gate till tumoro morning.”
For morning, Jehu go stand near di head dem. Den e kon tell all di pipol, “I gri sey una nor do anytin, bikos na mi set trap for my oga di king kon kill-am. But na who kill all dis men?
make di body nor dey di tree till di next day. Na dat same day una go beri di body, bikos en body wey dem hang, na curse for God eye. Make una nor dirty di land wey di Oga una God dey give una.