36 Jehu rule from Samaria as king for Israel for twenty-eight years.
King Jehu die and dem beri am for Samaria and en son Jehoahaz kon take-ova as king.
Wen Atalaya, Ahazaya mama si sey en pikin don die, e kon kill evribody for di king family.