2 Kings 10:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
33 from Jordan River east go rish di sout towns for Aroer for River Arnon, plus Ramot and Bashan for where Gad tribe, Reuben tribe and East Manasseh tribe dey stay.
Jehoash wey bi Jehoahaz pikin kon kollect all di land wey Ben-Hadad papa, Hazael, don take from en papa hand for war. Jehoash win three times kon kollect all di land and towns wey bi Israel pipol own.
Hazael kon ask am, “My oga, wetin make yu dey kry?” Elisha ansa, “Na bikos I know di kind trobol wey yu go kause for Israel pipol. Yu go burn dia propaty, kill dia yong men, distroy dia shidren and wimen wey get belle, yu go kut dia belle open.”