Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 10:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 For dat time, God kon dey reduce di land wey Israel pipol get. King Hazael for Siria kollect Israel pipol land

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 10:32
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey eskape and Hazael nor fit kill-am, Jehu go kill-am and anybody wey eskape from Jehu, Elisha go kill-am.


For dat time, King Hazael for Siria kon attack and seize Gat. Hazael still attack Jerusalem.


So, thru-out di time wen Jehoahaz dey rule Israel, King Hazael for Siria dey opress dem.


Jehoash wey bi Jehoahaz pikin kon kollect all di land wey Ben-Hadad papa, Hazael, don take from en papa hand for war. Jehoash win three times kon kollect all di land and towns wey bi Israel pipol own.


E bring Israel borda kom back from Lebo-Hamat for nort go rish Arabah wotaside for sout, just as di Oga, Israel God tok thru Profet Jonah wey en papa bi Amittai, wey bi profet for Gat-Hefa.


Hazael kon ask am, “My oga, wetin make yu dey kry?” Elisha ansa, “Na bikos I know di kind trobol wey yu go kause for Israel pipol. Yu go burn dia propaty, kill dia yong men, distroy dia shidren and wimen wey get belle, yu go kut dia belle open.”


But as for dia enemies, dem kon dey small more-more, bikos of di pain and sofa wey dem dey face.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ