Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 10:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Den Jehu and Rekab pikin, Jehonadab kon go di juju temple. Jehu tell di pipol, “Make una make sure sey nobody wey dey serve God dey here with una; bikos na only doz wey dey serve juju must dey here.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 10:23
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ish-Boshet get two ofisas; Baanah and Rekab wey bi leaders for war and dia papa na Rimmon from Beerot wey dey Benjamin tribe.


Jehu orda di pesin wey dey keep di garments, “Make yu give garment to all dis pipol.” So, e bring garment kom for dem.


Dem kon go inside, so dat dem go offa sakrifice kon burn ofrin. By dis time, Jehu don pozishon eighty men for outside and e warn dem sey, “If any of dis men wey dey inside eskape, una go pay with una life!”


But dem ansa, “Wi nor dey drink wine, bikos awa grand-grand papa Jehonadab wey Rekab born tell us sey, make wi nor ever drink wine.”


Make di good seeds and di grass grow togeda until harvest. Dat time, I go tell di pipol wey dey harvest sey, “Make una first rut all di grass, tie and burn dem, den gada di good seeds put inside my store.” ’ ”


God Pikin go send en angels make dem go remove evritin inside en Kingdom wey dey make pipol sin and break God law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ