Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 10:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Jehu invite all di pipol wey dey serve juju for Israel and all of dem kom di party. Pipol full di juju temple from front go rish back.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 10:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For Samaria, e build temple, make altar kon put Baal for inside.


Jehu orda di pesin wey dey keep di garments, “Make yu give garment to all dis pipol.” So, e bring garment kom for dem.


Di pipol kon go skata dia juju, di juju house dem and en altar. Dem kill Mattan wey bi di juju priest for di altar front. Jehoiada kon put guards for di Temple.


I go gada and judge di pipol for Jehoshafat Valley, bikos of wetin dem do my pipol. Dem skata Israel pipol for evriwhere kon divide dia land.


Di demon spirit gada di kings and dia sojas for di place wey Hibru pipol dey koll, “Armageddon.”


By dis time, di temple don already full with pipol. All di five Filistia rulers dey der and about 3,000 men and wimen dey der dey wosh Samson as e dey make dem laf.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ