2 Kings 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 But God angel tell Profet Elijah wey kom from Tishbe, “Get up! Go meet di messenjas wey Samaria king send kon tell dem, ‘Wetin make una won go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos una tink sey Israel pipol nor get God? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |