Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 1:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Den Elijah ansa, “If I really bi profet, make fire kom down from heaven kon burn yu and all yor sojas!” At wons, fire kom down kon burn all of dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 1:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

At wons, fire from God kon fall from heaven. Di fire burn di ofrin, di wood, di stones and di dirty kon dry di wota wey dey di gutta.


Di king send anoda offisa and fifty sojas go again. Di offisa tell Elijah sey, “Profet! Di king sey make yu follow us kom.”


Di king still send anoda offisa and fifty sojas go. Dis third offisa go meet Elijah kon fall for en front dey beg am, “Profet! Abeg, make yu nor kill mi and my men wey bi yor savants.


As e still dey tok, anoda savant run kom kon sey, “Oga! God fire fall kom from heaven kon kill all di sheep and doz wey dey guide dem and na only mi one eskape kom tell yu.”


So fire kom out from God present kon burn dem die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ