Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Timoti 5:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Woman wey don pass sixty years and e dey faithful to en husband bi for di man die, make una put am join doz wey di church dey help.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Timoti 5:9
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go use anoda stone take shange di stones wey dem remove, den dem go plasta di wall.


Deakons must dey faithful to en wife and must fit kontrol en shidren and evritin for en house.


Leader for church must bi pesin wey nor get fault; wey get only one wife; fit kontrol ensef; get sense and respet; dey welkom pipol and e bi good tisha.


But yong woman wey en husband just die, make una nor put am join doz wey di church dey help, bikos wen dem dey hongry to marry again, dem go fit leave Christ kon bigin sin.


So I wont make di yong wimen marry; born shidren; dey guide dia house, so dat enemies nor go get shance to akuiz dem.


If anybody wey bilive get rilashons wey en husband don die, make e help dem. Make e nor worry di church about dem, so dat dem go fit help di oda wimen wey dia husband don die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ